Skip to main content

Posts

Showing posts with the label Song Title: Come with me By Suzyani D Praise Mobile Ft.Ebiere

Song Title: Come with me By Suzyani D Praise Mobile Ft.Ebiere

Prophetic Gospel Music Minister Suzyani D Praise Mobile  Comes up with this Praise Blast out of a great burden to take God's praise to the end's of the world....!"Come with me"Is focused on invitation to the people to join in,in praise to GOD ALMIGHTY...!JESUS SON OF GOD...EMMANUEL.... WE GIVE YOU ALL THE PRAISE.... Is a powerful line in expression to the magnanimity of our God....!For God is SUPER WORTHY OF PRAISE...!         Lyrics eeeh…this my God dey do me… better.. i dey bless me , well well…. make una come jion me …praise dis God come with me….. chorus bia nu eeey… (2x) kele Jehovah… bia nu eeeh.. umuchukwu biakwuteumn kele Jehovah..(back to bia nu eeeh..) verse: God you de do me well(well well papa) (2x) come with me…. make we praise Jehovah lift me high …make una lift him higher shout am loud — eeeh higher higher eeeh… wetin you do –nobody fit do am eeh… si-na ebighebi ..rueeh.. na ebighebi kele-lem Jehovah eeech back to chorus ekele diri Jehovah otito di