In everything you do, let Oluwa be in charge : #OLUWA IS INVOLVED LYRICS BY PST. CHIDO
Verse 1:
Sote my life don getti miliki oh,
E don even get sugar for tea oh,
You no dey sleep, you no dey slumber oh,
Everytime you dey watch over me oh,
Sote my life don getti miliki oh,
E don even get sugar for tea oh,
You no dey sleep, you no dey wear night-gown oh oh oh,
Everytime you dey watch over me o.
Chorus:
Oluwa is involved oh (4x)
Oluwa is involved oh (4x) (All)
Verse 2:
When they say there’s is a casting down,
We will say there is a lifting up,
Write the vision and make it plain oh,
Let them know Oluwa is involved oh,
If there’s a man to pray, then there’s a God to answer,
Go on your knees and talk to your Father,
Let him know he is involved oh.
Chorus:
Oluwa is involved oh (4x)
Oluwa is involved oh (4x) (All)
Bridge:
Them fit mock you, try to bring you down oh,
Let them know (All) He’s involved oh,
Shey dem say you no go drive your motor,
Let them know (All) He’s involved oh,
Na who say you no go carry your baby oh,
Let them know (All) He’s involved oh,
If dem say you no go go to school oh,
Let them know (All) He’s involved oh,
Wey the people wey say you no marry at all oh.
All answer: Oluwa is involved oh.
Chorus:
Oluwa is involved oh (4x)
Oluwa is involved oh (4x) (All) DOWNLOAD HERE

Comments
Post a Comment